Tuface wahala how far?

My people i don sidon think am, why dem wan kpai tuface? Who the guy don offend. Now we dey look like mutually exclusive events but if we look am well u go see say something dey wrong.
As i dey wonder the matter i come bump into an article for internet wey yarn the matter pass as i for yarn am. Please you guys should read the article and let us discuss this matter. Tuface na fantastic musicians wey dey make us happy, so we need to be concerned about this issue. check out the article http://www.rebornradio.com/absolutenm/anmviewer.asp?a=419

I will like to know your views people.

One Love

Reply

The content of this field is kept private and will not be shown publicly.
  • Web page addresses and e-mail addresses turn into links automatically.
  • Allowed HTML tags: <a> <em> <strong> <cite> <code> <ul> <ol> <li> <dl> <dt> <dd>
  • Lines and paragraphs break automatically.

More information about formatting options